Constitution Review

what i want in and what i want out

Na wah for WAEC

,

I saw something in cnn.com yesterday.
They said there was power failure in Venizuela last sunday.

I know u 9jan'd be like eheeh... So what... Kini big deal?

Well it made the news. It made fricking cnn.

I hope NEPA's paying attention.

Why are we like this

Comments

Vitovitogbados Tuesday, October 21, 2008 7:45:27 AM

There's no light in my area now and i dont see the news of it in AIT

lava_boi T-magma Wednesday, December 3, 2008 10:45:12 PM

Hmmm 4 nepa ? Abeg mek u no mention am coz dem d freak me out like die furious . Oboy dis xmas wey de approach eh ... i swie say i go rip dia guts wide open if de misbehave. yes coz i stay very klos wit 1 of dem big officials. Imagine, lyt only de him haus 4 dat aria , if we nebors yaba ram ingo talk say na plant in de use. Guys abeg mek una no mind my inglich i be corect 9ja guy cheers

Vitovitogbados Saturday, December 6, 2008 2:48:09 PM

i just come back from india on medical tour. i been go one small city wey them dey call Nagpur. and light bin dey dey very regular. it goes off for just about 3hour n a day and the people dey know when it comes and goes. like i been go one cyber cafe for there and they tell me not to bother cos the light would be going out in 5mins time. 5mins later it went out. they tell me say make i come back in 3hours time. i did, and there was light.i still dey pray hard for 9ja

EmekaEzmauri Sunday, May 3, 2009 7:20:01 PM

I dont buy d india story. I travel to cameroun and equatorial guinea atleast once in a month on business trips, they are our neb. Countries they have 24hrs light yearround. And they are betteroff in lots of other amenities. Abi dem curse naija ?

Garba Ibrahimsmallsociety Tuesday, January 17, 2012 5:08:14 PM

Sorry,how's ur body nown hopefuly better.

Write a comment

New comments have been disabled for this post.