Skip navigation.

9ja con star

Life and times of 1m

Posts tagged with "9jaPolitics"

Building the nation

, , ,

The people wey de talk about electoral reforms
na the same people wey they rig election for.
The other people say they no want make we give them a chance, like say they holy pass..

Make we hear word joh!

628 million naira kai!
Just to renovate 2 houses kai!
That chick sef sha! she like big girl trips and Mtv crib
s.

make we hear word joh!

We know those wey de chop petrol dollar
.
Ghana must go every christmas and salah
.
And they say 9ja na poor country
...
shaaaaaaaarap my friend...

Make we hear word joh.

Me i no dey too like yarn politics. It's bad enough say i gats 2 yarn for my chips.
But i know say una need 2hear this,
wey be say una goverment...

no dey hear word joh
Download Opera, the fastest and most secure browser
November 2009
M T W T F S S
October 2009December 2009
1
2 3 4 5 6 7 8
9 10 11 12 13 14 15
16 17 18 19 20 21 22
23 24 25 26 27 28 29
30