Skip navigation.

9ja con star

Life and times of 1m

Building the nation

, , ,

The people wey de talk about electoral reforms
na the same people wey they rig election for.
The other people say they no want make we give them a chance, like say they holy pass..

Make we hear word joh!

628 million naira kai!
Just to renovate 2 houses kai!
That chick sef sha! she like big girl trips and Mtv crib
s.

make we hear word joh!

We know those wey de chop petrol dollar
.
Ghana must go every christmas and salah
.
And they say 9ja na poor country
...
shaaaaaaaarap my friend...

Make we hear word joh.

Me i no dey too like yarn politics. It's bad enough say i gats 2 yarn for my chips.
But i know say una need 2hear this,
wey be say una goverment...

no dey hear word joh

Gray skiesLove lost

Write a comment

You must be logged in to write a comment. If you're not a registered member, please sign up.